LYRICS
Your body no get heat buh na Fire
Gbese fun mi make i Mechanic your hips like rewire
Tin ba shetan I go tighten all ur screws like wen ruger's gat a screw driver..I'll drive into ur body with d huber
When other ladies see u for the bar. Dem dey elect
D my lady wey make her boddy bounce..Dem dey respect
Even Ruger dey bow after she bounce..yh d way she move around ..na her monalisa yansh ass he dey select
My baby darling
So right now u bounce that..just bounce ur body
In a round style. U get that.
Like game of rugby..or a gangster.. just like that
As if u re rushing....gimme faster or bounce out and piss out
U said ur is meloy
U came in with the melody
I'm waiting for ur leggo..do not reply me with emoji
And anytime u bend low u keep waking up the Gangstar gene. grind like dis ..I may start committing crimes like dis
Join our whatsapp group below
Lyrics freak music ®✓
Thank for your support!